Advice Lyrics- Mr Eazi

Advice Lyrics: Advice is the most recent Mr Eazi song and music is composed by Unknown. Advice Lyrics are penned by Mr Eazi. This song is published under the label of Mr Eazi.

Advice Lyrics

Advice Song Detail

Song: Advice
Singer: Mr Eazi
Lyrics: Mr Eazi
Music: unknown
Label: Mr Eazi

Advice Lyrics

I don’t need advice
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Oh Chale
No dey disguise
Oh Chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Oh chale
No be my size
oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

I don’t wanna go outside
Wan wa mi
Nigboro Sango
Wan wa mi
Awon Temi gan
Wan la mi
Omo ma lo filokulo
Don’t try me
Ye
Kilode to fe Gba me o
Shay na because of my khaki o
They want to put sand sand for my garri o
Araadugbo egbami o

I don’t need advice
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Oh chale
No dey disguise
Oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

Omo na who send their carnival
Dem no no sey
Me sef i be hannibal
I dey chop flesh
Omo I be cannibal
And my nigga Belly
Omo he be taliban
Omo for the matter i be like Kabila
I be human being
Me sef i be human being
I getti money wey go buy their dreams
I get money
Only one man no for get this power
Twenty two man wey dey hate the brother
If i hear pim
i go cause kasala
If i drop gbedu
E be straight galala
I dey like Martyr
Ken Saro-Wiwa
For their badmind
Me i for dey shalanga
If my man fuck up
I go treat the matter
If your man fuck up
I go street the matter

I don’t need advice
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Oh chale
No dey disguise
Oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

Came from the back door
Straight to the front door
I no dey disguise
Talk wey dem talk
I no pay attention
Dem no be my size
Oh chale
No be my size
Oh chale
First they love you
Then they stab you
Omo na the story of my life

Watch Advice Mr Eazi Video Song

Advice Song FAQ

Who wrote the lyrics of  “Advice” song?

Mr Eazi has written the lyrics of “Advice”.

Who is the singer of  “Advice” song?

Mr Eazi has sung the song “Advice”.

Who composed the music of  “Advice” song?

Advice song composed by Unknown.

You may also like...