Many Things Lyrics- Zinoleesky

Many Things Lyrics. Many Things is the most recent Zinoleesky song and music is composed by Zinoleesky. Many Things Lyrics are penned by Zinoleesky. This song is published under the label of Lyrics Blaq.

Many Things Song Detail

Song: Many Things
Singer: Zinoleesky
Lyrics: Zinoleesky
Music: Zinoleesky
Label: Lyrics Blaq

Many Things Lyrics

Mama said
You don’t need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song

Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to church but I no do jazz
Now u see I’m living good life

Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

Life go teach u pass professor
On d road so no ask me where I learned from
Always moving with precaution
Mehn I swear say u no fit catch me for junction

Ever since I dropped my first song Me I know say
The next one go be d best one
Kemi gan to domo tan so mehn
Eye too see melo ni mo fe so

Something just dey tell me ride on
No be say na me do pass
Baba just decide to gimme through pass
E look my life and gimme two chance

And as omo ogbon mo ride won
But still I no too gas
I no dey go to Church but I no do jazz
Now u see I’m living good life

Cos many many things
Many many things
I know say I small but my eyes don see
Many many things
Many many things
Be like I cross seven mountains and seven seas

I still dey insist oga I no dey resist
Me I don hustle now d cash no contain my Jeans
But no be so e be yesterday
No be so e be yesterday

You don’t need no interception
You are perfect
Because of ur imperfection
Anywhere any direction
Wey u go say
Never beg for no affection

Melo melo ni mo fe so
In the tension dem won put me under pressure
Won fe gbo nkan ti mo fe so
But now I got people waiting for my next song

Watch Many Things Zinoleesky Video Song

Many Things Song FAQ

Who wrote the lyrics of “Many Things” song?

Zinoleesky has written the lyrics of “Many Things  “.

Who is the singer of “Many Things” song?

Zinoleesky  has sung the song “Many Things  “.

Who composed the music of “Many Things ” song?

Zinoleesky song composed by Zinoleesky.

You may also like...