My Brother Lyrics- Bella Shmurda

My Brother Lyrics: My Brother is the most recent Bella Shmurda song and music is composed by Unknown. My Brother Lyrics are penned by Unknown. My Brother features Bella Shmurda. This song is published under the label of Bella Shmurda.

My Brother Lyrics

My Brother Song Detail

Song: My Brother
Singer: Bella Shmurda
Lyrics: Unknown
Music: Unknown
Featuring: Bella Shmurda
Label: Bella Shmurda

My Brother Lyrics

E-enter
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan

For studio where we dey
When I met you
I saw you recording and I loved you
We like same things
We share same dreams
You go follow smoke cigar when I switch Benson

Aya ya baba gbo adura me o
2020 oju mi ri o
That same year met Imole
Omo ologo omo o wale
Ahhn se ko por ke
Omo ti o gbebe

Won lor shey ote but I don warn them
Ah oya fuck them
I don’t really send them
Loju won imole di legend

I get pako wey get charisma
Carpenter wey get calibre
You be bad man wey get good mind
You be fine boy wey get plenty styles

Ah my brother my friend
Will this be the end
What is the essence
For the hustle of life
What’s my offence?
What have I done?
Wetin I do?
You left me with tears aje

Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor

We both do Yahoo
We no get pay
Living like asu
Pepper everyday
Everything we face no be say today
Just like yesterday
Taking pain away

Ahhh when I born one
And you born one
And I lost one
And you tell me it’s fine
Brother no time
And I make 1
And you dey there
When I born another one

I get pako wey get charisma
Carpenter wey get calibre
You be bad man wey get good mind
You be fine boy wey get plenty styles

Ah my brother my friend
Will this be the end
What is the essence
For the hustle of life
What’s my offence?
What have I done?
Wetin I do?
You left me with tears aje

Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor
Jah can you bring my brother back
Only you my Jackie Chan
Tani ma bawi tani ma bawi tani ma basor

Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad
Mohbad Mohbad

Watch My Brother Bella Shmurda Video Song

My Brother Song FAQ

Who wrote the lyrics of  “My Brother” song?

Unknown has written the lyrics of “My Brother”.

Who is the singer of  “My Brother” song?

Bella Shmurda has sung the song “My Brother”.

Who has been featured in the music video?

The music video of  “My Brother” features Bella Shmurda.

Who composed the music of  “My Brother” song?

My Brother song composed by Unknown.

You may also like...