Sunny Ade Lyrics- Zinoleesky

Sunny Ade Lyrics: Sunny Ade is the most recent Zinoleesky song and music is composed by Unknown. Sunny Ade Lyrics are penned by Unknown. This song is published under the label of Zinoleesky.

Sunny Ade Lyrics

Sunny Ade Song Detail

Song: Sunny Ade
Singer: Zinoleesky
Lyrics: Unknown
Music: Unknown
Label: Zinoleesky

Sunny Ade Lyrics

Uhn uhn uhn uhn

Sorry I’m not sorry (Sorry I’m not sorry)
Wetin I no do can’t be worried (wetin I no do can’t be worried)
They don tell me about my journey
Say rainy days are coming
And they feel they can be funny (And they feel they can be funny)

They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I dey play my game
For all this people wan spoil my name

Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do omo olorun
Ahn ahn

Blessings on blеssings
Man no be God see the settings
Aftеr all we’ve done
Ki le fe n si n?
Ye ki le fe n si n?
A tun ti take over
Anytime we step in na game over
This one na Ferrari no be range over
Remember it’s game over (Ahn ahn)
Mo fun won fire for fire
Ko le re Daddy Zendaya
All these people wan make I tire
Ahn ahn
Sugbon kole re Daddy Zendaya
Shebi iwo olorun ri mi
If I do wetin dem talk then make e be
Shebi iwo olorun ri mi
I no do wetin dem talk

They wan make I fall and die
Baba God dey my side
Everything they talk na lie
Everything they talk na lie
Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade
Dem no sabi how I dey play my game
For all this people wan spoil my name

Won ro pe ma fo o
Won ro pe ma jabo
Ani won ro pe ma sonu
But nothing fit do omo olorun
Ahn ahn

Emi shi ma pe bi ti Sunny Ade
E shi ma wole fun ori ade

Watch Sunny Ade Zinoleesky Video Song

Sunny Ade Song FAQ

Who wrote the lyrics of  “Sunny Ade” song?

Unknown has written the lyrics of “Sunny Ade”.

Who is the singer of  “Sunny Ade” song?

Zinoleesky has sung the song “Sunny Ade”.

Who composed the music of  “Sunny Ade” song?

Sunny Ade song composed by Unknown.

You may also like...